Wetin We Gain Lyrics - AD Victor | Felix Omoko's Blog

Victor AD
Victor Adere (Victor AD) is a Nigerian singer and songwriter who hails from Ughelli in Delta State with a current net worth of $150,000. He is an afropop sensation and a graduate of Federal Polytechnic Auchi, Edo state.

Wetin We Gain Lyrics

Bros if you no love am
Wetin you gain?
It's Victor AD nah nah nah eh
Pray for grace my G
I say pray for grace o

Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh

If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)

Lord you know wetin me and you don talk
Make e…